AUDIO + LYRICS: Iamtrinityguy Ft. Olw Maro – God Pass Dem
Iamtrinityguy, a versatile creative force born in Ibadan, Oyo State, Nigeria. Initially embarking on the journey of content creation five years ago, he quickly made a mark as a prolific author and content creator. Now, expanding his horizons, Iamtrinityguy has embraced the world of music, showcasing an exciting evolution in his artistic endeavors.

Stay tuned for the harmonious fusion of creativity from this dynamic individual!
Lyrics: Iamtrinityguy – God Pass Dem Ft. Olw Maro
Shebi them talk say no food for lazy man oh
Na wetin I go chop na him I Dey find oh (na him I Dey find oh)
Enemies they wan make I payn oh
If you never fuck up put your hands in the sky oh
Shebi na my hustle I Dey hustle
I no kill person
Awon bad belle wonfe katun sheshin
Back to sender, Ani back to sender
Shebi na my hustle I Dey hustle
I no kill person
Awon bad belle wonfe katun sheshin
Back to sender, Ani back to sender
Wonti rope aoni wale oh God pass them
Enilo lo tobo lo le shalaye
But na who I wan tell eh
Wonti rope aoni wale oh God pass them
Enilo lo tobo lo le shalaye
But na who I wan tell eh
Wa, I no kill person
But na person Dey help person
Nitori mo ti mu Chelsea
Wonrope wonle fimishesin wa
When I no get raba to my ex canter
Like I smoke ganja wa
Them call me chidika kosi one Naira
Nothing Dey aza wa wa
Omo Ope jelo jelo oje lo oje lo
No looking back oh oh
Omo ope demo demo odemo odemo
No sluggish style….
Shebi na my hustle I Dey hustle
I no kill person
Awon bad belle wonfe katun sheshin
Back to sender, Ani back to sender
Shebi na my hustle I Dey hustle
I no kill person
Awon bad belle wonfe katun sheshin
Back to sender, Ani back to sender
Wonti rope aoni wale oh God pass them
Enilo lo tobo lo le shalaye
But na who I wan tell eh
Wonti rope anoni wale oh God pass them
Enilo lo tobo lo le shalaye
But na who I wan tell eh
Police na your friend
Olopa na your family
Mio mu Hennessy
Edakun efumi ni Heineken
Police na your friend
Olopa na your family
Mio mu Hennessy
Edakun efumi ni Heineken
Shebi na my hustle I Dey hustle
I no kill person
Awon bad belle wonfe katun sheshin
Back to sender, Ani back to sender
Aje on the mix
Kill them all
Visited 46 times, 1 visit(s) today


Can you be more specific about the content of your article? After reading it, I still have some doubts. Hope you can help me.
Can you be more specific about the content of your article? After reading it, I still have some doubts. Hope you can help me.
Thanks for sharing. I read many of your blog posts, cool, your blog is very good.
Thanks for sharing. I read many of your blog posts, cool, your blog is very good.
Hello there! Do you know if they make any plugins to help with SEO? I’m trying to get my blog to rank for some targeted keywords but I’m not seeing very good results. If you know of any please share. Cheers!
Wow, fantastic blog layout! How long have you been blogging for? you made blogging look easy. The overall look of your website is wonderful, let alone the content!
Hey I am so thrilled I found your website, I really found you by error, while I was researching on Yahoo for something else, Anyways I am here now and would just like to say many thanks for a incredible post and a all round entertaining blog (I also love the theme/design), I don’t have time to browse it all at the minute but I have book-marked it and also included your RSS feeds, so when I have time I will be back to read more, Please do keep up the great work.
Some really nice and useful info on this website, likewise I think the style has got fantastic features.
Some really good posts on this internet site, thankyou for contribution.
I have not checked in here for some time because I thought it was getting boring, but the last several posts are good quality so I guess I’ll add you back to my everyday bloglist. You deserve it my friend 🙂
I have fun with, lead to I discovered just what I was looking for. You have ended my 4 day long hunt! God Bless you man. Have a nice day. Bye
I’m really enjoying the design and layout of your website. It’s a very easy on the eyes which makes it much more enjoyable for me to come here and visit more often. Did you hire out a developer to create your theme? Great work!