Skip links
X LIBATYS

Lyrics / Audio: X-libaty – Ugly Boys Lyrics

Lyrics:

Sicilian Empire

As the President of Ugly Boys Association. I declare membership Open and free

(Pre-Chorus): See person pikin see as i ug
See my big head eye be like torch
Monkey no fine buh e fine for im mama
But truth is, -wen u woowoo u ar woowoo

(Ch): Ugly Boys Who dey Challenge.. No challenge nwa no challenge (x2)

Verse1) I heard dey put me for free nobody price me. -i hear my picture no dey gree post 4 I.G. -evn my shadow come dey run e no gree near me. The one wey fear me be say, fear come dey fear me. I sure wen i been dey small my mother bn dey hide me. No feel say’a dey jones u i no dey play for man.u. For beta dor worst imakwana muna njo gbara ndu. Na beer you dey drink na so i no fit wyn u.

Make we reason am obumu kere onwe mu.
U and I can live as one nne onyeka onwenu. Buh you say you want the cute ones elee ihe mga emenu. But ima na ego bu mma nwoke so chere oforo obere.
Yemuya yemuya yemuya nwa yetunum obere.
Odiri njo njoro mekwere ukwu onye ashawo ekwegi imepe. Obuna ewere onye kwere izumu amakwam akaala iremu. Now am wondering eleebe mgara mgbe chukwu keega ibem
Falz di bad butu nwanne muwa dizikwenu badder. Ugbo anyi ewelokwa reverse nwanne anyidizikwe ka okada.So nwanne ebuzila beef n’ishi ka ina erezi gala. Ugly boys gang, anyinozi permanent ka marker.

(Pre-Chorus): Ugly Boys Who dey Challenge.. No challenge nwa no challenge x2)

Check my mail na me dey alwaz say hy hy
Dey no go reply, if dey reply na bye bye.
I no dey go church mana adimu vry tyt. No expect say i go dey gym nwa i no b Iyke.

(Pre-Chorus): See person pikin see as i ug
See my big head eye be like torch
Monkey no fine buh e fine for im mama
But truth is, -wen u woowoo u ar woowoo

(Ch): Ugly Boys Who dey Challenge.. No challenge nwa no challenge (x2)

Verse2) She be like “I want a man thats tall. handsome, mechieonu buh Timaya na ur crush. (sighs) na stil we you go marry shaa.
So bia kam buharia gi ka aisha.

Agwalamgi, bein single is our hobby. If u eva see gal on’a side na money. 45yrs our group gals neva marry. If u ask why dey wil say “go and ask pamela”.

Oshiomole Tinubu i dey hail ooo
-Obasanjo daddy yoo i b ur boy oo
-Nwanne am a Solid star i no dey shakeoo-Ur small doctor blackmagic no go work oo
-Hu knows if donjazzy don sign me.. SpeedDarlington Phyno follow me 4 I.G.
Na meee dem dey rush now i b lyk duncan mighty
-if u heard ur name am not saying you are ugly.

Lekwegi lekwe sweet boys lekwe jedijedi. Ishijugagi na umu nwanyi na akpokwagi baby baby. Ma nke maramma ma nke joronjo ma ndi wili wili. Bulukwa monkey jije ego ha ga n’akpogi baby baby.

If u no fine simple u are ugly
If u come fine u no get money u ar ugly.- if u no fine buh u get money u are.. U are. u ar stil ugly hahaha.

(Ch): Ugly Boys Who dey Challenge.. No challenge nwa no challenge (x2)
Sicilian Empire

Visited 3 times, 1 visit(s) today

Leave a comment

This website uses cookies to improve your web experience.