Music: Drizel Pro – DANGOTE
The young budding star was first noticed under controversial circumstances over failed attempt to contrsct Ikpa Udo for a Collabo, having let go the ugly experience the Pop Star moves to debut with a potential hit single tagged Dangote as produced by AB-Young
Download Dangote below and feel free to share…
DOWNLOAD AUDIO
Intro
They Call me Drizel pro
(for my Baby)
(Spending my money×2) Love u baby o
O ye e e e eh eh eh….
(Free beat …)
(Who be Dangote eh)
Verse 1
Aunty Janet o… Duro o ( Duro ×2)
Say wetin dey ur body wey dey magnet me
Make e no be say (No be say×2)
I discover ur papa na Dangote
Chai.. What is the need of my Money o (Money o×2)
Say if she get money why she go call me honey o o (Honey o×2)
Ye… Who be Jonny o o ( Jonny ×2)
I go spray u money o (money×2)
Chorus
And I go get this money eh
Tell me.. Who be Dangote eh?
Say.. . And I go get this Dollar eh
Tell me.. Who be Otedollar eh?
Say And I go make this money ( eh eh eh)
Tell me.. Who be Dangote? (eh eh eh)
Say… And I go get this dollar (oh oh oh)
Tell me… Who be otedollar? (Eh eh eh)
Verse 2
Eh… Ah… Baby say u fine… U balance
U getti money… Girl u gallant
I go show u everything.. My Balance o
Baby I swear say u gallant o (Repeat)
Baby pls don’t do me Bad
Baby pls make u do me Good
Whine for me o
Shake for me o
Pre Chorus
I go… I go spray my money for u girl (Spray my money)
Spray my money for..Omalicha Baby o (Money for u girl)
Every Morning for u o..
Chorus
And I go get this money eh
Tell me.. Who be Dangote eh?
Say.. . And I go get this Dollar eh
Tell me.. Who be Otedollar eh?
Say And I go make this money ( eh eh eh)
Tell me.. Who be Dangote? (eh eh eh)
Say… And I go get this dollar (oh oh oh)
Tell me… Who be otedollar? (Eh eh eh)
Pre Chorus
I go spray my money for u girl (Spray my money)
Spray my money for..Omalicha Baby o (Money for u girl)
Every Morning for u o… My Baby o
Morning Baby o o
(Abyoung Fuck é up)
END
Permalink
Permalink
Permalink
Permalink
Permalink
Permalink