Skip links
Screenshot 20230707 102850

Music: Kiki Derika – Love (Love dey sweet)

Kiki Derika, A singer, song writer and a Dj, poured his heart all out in this Afrobeat Love song titled Love (Love dey sweet)
Produced by Agubeat
Lyrics
Surugede oh I go dance
Obi mu you be the vibe
Your sugar too high turn it down oh
I go go Ko ko ko po po po once time
Anybody wan trespass
Indian love no go bad oh
Isi Mgbaka na eme mu babe
Pour me water make I get sense
Ojigi ojigi kaya kaya
Kulukata kulukata oh no
Isi Mgbaka na eme mu babe
Pour me water make I get sense
Dem say na vudu abi kayamata
Kayamata kayamata oh no
I don’t know love dey sweet (Eh!)
Love dey sweet like this
I don’t know oh e dey sweet (diba diba diba diba)
Love dey sweet like this (Ehe)
I say I don’t know E dey sweet
Love dey sweet like this
I don’t know oh e dey sweet
Love dey sweet like this
Walai talai baby qualify
Anything wey be your matter na my concern
Dem say shoe geti size you be my size
Dem say love is blind you dey my sight (ehen)
Your body bigger than Bombay
I don comot from street nothing dey there
Dey say fear woman but I die here
If your love e be crime I go go jail oh o oh o
See me as I dey here baby I don care eh eh eh
don’t care eh eh eh eh
oh oh oh oh oh
Isi Mgbaka na eme mu babe
Pour me water make I get sense
Dem say na vudu abi kayamata
Kayamata kayamata oh no
I don’t know love dey sweet (Eh!)
Love dey sweet like this
I don’t know oh e dey sweet (diba diba diba diba)
Love dey sweet like this (Ehe)
I say I don’t know E dey sweet
Love dey sweet like this
I don’t know oh e dey sweet
Love dey sweet like this
Visited 1 times, 1 visit(s) today

Leave a comment

This website uses cookies to improve your web experience.