Skip links
Screenshot 20210201 155454

Music: Elvis Gr8 – Excess Bonto

Elvis is A Great solo Artiste from the SouthEast who’s fast rising musically and worth looking out for.

While the year is still fresh, the young star puts out this amazing tune tagged Excess Bonto to flag off his career campaign.

Download Excess Bonto below and feel free to share;

https://youtu.be/XDWU9sW8phI

Lyrics

INTRO

Ju’mapelle Elvis gr8 eeeh

OLUWA Grace Eeeh eee 

Oluwa we dey hustle just for this money 

Fine boy don dirty because of Wetin life don keep eee

No be everyman where enter house for night the fit sleep eee

Lord see the questions Abeg provide the answers  

CHORUS 

Na the EXCESS BONTO we dey find 

Na big Moto we won drive  

Na the EXCESS BONTO we dey find

My mama I won flex her life eee 

Na the EXCESS BONTO we dey find

Na control we won get eee 

Na the EXCESS BONTO we dey find

Na big moto we won drive eeeeh 

VERSE 1

Lord shebi na you say seek and we shall find (Eyaah)

No be everybody Weh dey fish be fisherman  (Eyaah)

To drink water for dirty cup e don tire me 

Oga no go pay but dey go still fire me 

Chineke chetam ooo Biko chetam ooo Chai 

I was brought out of nothing

I most become something 

I was created for a reason 

That’s why am still living 

I keep my hands upon waiting for his blessing 

And if I fail today his just teaching me a lesson 

But God for this lesson I for like graduate ooo

Cos season Don dey fade and time don dey go ooo

Come help the boy as you been help Joseph oooo 

BRIDGE

Say Come help the boy  (ewoo)

Come help the boy  (ewoo)

Come help the boy  (ewoo)

Oluwa come help the boy ooo eee 

CHORUS 

Na the EXCESS BONTO we dey find 

Na big Moto we won drive  

Na the EXCESS BONTO we dey find

My mama I won flex her life eee 

Na the EXCESS BONTO we dey find

Na control we won get eee 

Na the EXCESS BONTO we dey find

Na big moto we won drive eeeeh

VERSE 2

Our plans Don come dey fail ( e don come dey fail) 

God we prayed to excel  (We want to excel)

I no dey rush cos I no won sleep for sail 

Many of us Weh dey buy we follow the sell 

God male child Weh I be e no easy  (Eyaah) 

Mama no won take am jejeli 

Small boy but the head of a family 

God abeg come give me this money  (why e be so)  

I was brought out of nothing 

I most become something 

I was created for a reason 

That’s why am still living 

I keep my hands upon waiting for his blessing 

And if I fail today his just teaching me a lesson 

But God for this lesson

I for like graduate ooo

Cos season Don dey fade and time don dey go ooo

Come help the boy like you been help Joseph oooo

BRIDGE

Say Come help the boy  (ewoo)

Come help the boy  (ewoo)

Come help the boy  (ewoo)

Oluwa come help the boy ooo eee 

CHORUS 

Na the EXCESS BONTO we dey find 

Na big Moto we won drive  

Na the EXCESS BONTO we dey find

My mama I won flex her life eee 

Na the EXCESS BONTO we dey find

Na control we won get eee 

Na the EXCESS BONTO we dey find

Na big moto we won drive eeeeh

Visited 9 times, 1 visit(s) today

Leave a comment

  1. I discovered your weblog site on google and check just a few of your early posts. Continue to keep up the very good operate. I simply further up your RSS feed to my MSN News Reader. In search of forward to reading extra from you in a while!…

  2. fascinate este conteúdo. Gostei bastante. Aproveitem e vejam este site. informações, novidades e muito mais. Não deixem de acessar para aprender mais. Obrigado a todos e até mais. 🙂

  3. I am not rattling wonderful with English but I come up this real leisurely to understand.

  4. Hey there! I’m at work browsing your blog from my new iphone! Just wanted to say I love reading through your blog and look forward to all your posts! Carry on the great work!

  5. Enjoyed studying this, very good stuff, appreciate it.

  6. Real superb visual appeal on this site, I’d rate it 10 10.

  7. I know this if off topic but I’m looking into starting my own weblog and was curious what all is needed to get setup? I’m assuming having a blog like yours would cost a pretty penny? I’m not very internet savvy so I’m not 100 sure. Any tips or advice would be greatly appreciated. Appreciate it

  8. When I originally commented I clicked the -Notify me when new comments are added- checkbox and now each time a comment is added I get four emails with the same comment. Is there any way you can remove me from that service? Thanks!

  9. Fantastic website. Plenty of useful info here. I am sending it to several friends ans additionally sharing in delicious. And certainly, thanks to your effort!

  10. obviously like your website but you need to take a look at the spelling on several of your posts. Several of them are rife with spelling issues and I in finding it very troublesome to inform the truth however I will surely come again again.

  11. Attractive part of content. I simply stumbled upon your website and in accession capital to claim that I get actually enjoyed account your blog posts. Anyway I’ll be subscribing to your feeds and even I fulfillment you access consistently fast.

  12. Some genuinely nice and utilitarian information on this website, besides I conceive the pattern contains fantastic features.

  13. An interesting discussion is worth comment. I think that you should write more on this topic, it might not be a taboo subject but generally people are not enough to speak on such topics. To the next. Cheers

  14. Hey would you mind letting me know which web host you’re utilizing? I’ve loaded your blog in 3 different internet browsers and I must say this blog loads a lot faster then most. Can you suggest a good web hosting provider at a reasonable price? Many thanks, I appreciate it!

  15. At this time it sounds like Movable Type is the best blogging platform available right now. (from what I’ve read) Is that what you’re using on your blog?

  16. Enjoyed reading through this, very good stuff, regards. “A man may learn wisdom even from a foe.” by Aristophanes.

This website uses cookies to improve your web experience.